BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALM 92-101
You Fit Still Serve God Well Even for Old Age
92:12
The tree wey dem dey call date palm fit live pass 100 years and e go still dey bear fruit
Old people fit still bear fruit as dem dey serve God if dem dey . . .
92:13-15
pray for other people
study Bible
come meeting and dey answer question when dem come
tell other people how dem don take use their life serve Jehovah
use all their mind dey preach