BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALMS 142-150
‘Jehovah Dey Great and Na Im We Suppose Dey Praise Pass’
145:1-5
David see sey Jehovah greatness no get where e end, na im make am talk sey e go praise Jehovah forever
145:10-12
Like David, Jehovah servant dey always tell people about the things wey Jehovah don do wey show sey e get power well well
145:14
David dey sure sey Jehovah really want help all the people wey dey serve am and e get power to fit help dem