Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 October p. 1
  • Example Wey You Fit Follow

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Example Wey You Fit Follow
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Small Topic Dem
  • Similar Material
  • AWAKE!
  • TEACH THE TRUTH
  • MEETING INVITATION (inv)
  • WRITE AS YOU GO DO YOUR OWN
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Wetin We Go Do to Make How We Dey Preach Better—Encourage People Wey Like Wetin We Dey Preach to Dey Come Meeting
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
See More
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 October p. 1
Jehovah Witness dey give people meeting invitation

Dem dey invite people come meeting

Example Wey You Fit Follow

AWAKE!

Awake! No. 5 2016 | Did Jesus Really Exist?

Question wey you go ask: Some people dey talk sey dem no sure whether Jesus really dey, other people talk sey dem dey sure sey Jesus dey. And some still sey e no get how we go take know whether e dey or e no dey. Wetin you think?

How you go give am: This Awake! talk about some things wey help us know wetin the truth be.

TEACH THE TRUTH

Bible wey dem open

Question wey you go ask: Wetin dey happen when person die?

Bible wey you go read: Joh 11:11-14

Truth: When person die, im life don end. So we no suppose dey fear sey the person fit dey live for another place. Jesus talk sey death be like sleep. As Jesus take wake Lazarus when e die, Jesus go wake our people wey we love wey don die make dem fit enjoy life for this earth again.—Job 14:14.

MEETING INVITATION (inv)

Meeting Invitation

How you go give am: I go like invite you come one free Bible talk. Dem go give the talk for our Kingdom Hall, where we dey worship God. [Give am the meeting invitation, show am where dem write the time and the place wey the Kingdom Hall dey and tell am the topic of the talk.]

Question wey you go ask: You don go any Kingdom Hall before? [You fit show am this video: Wetin Dey Happen for Our Kingdom Hall?]

WRITE AS YOU GO DO YOUR OWN

Use the format in the preceding examples to create your own field service presentation.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share