Dem dey invite people come meeting for Cook Islands
Example Wey You Fit Follow
THE WATCHTOWER
Question: Angels really dey?
Bible: Ps 103:20
Book: This Watchtower dey show wetin Bible talk about angels and how the things wey dem dey do take dey affect us.
TEACH THE TRUTH
Question: You think sey Bible dey talk true for matter wey concern science?
Bible: Isa 40:22
Truth: Wetin Bible talk about science matter, correct finish!
INVITATION TO CONGREGATION MEETING (inv)
Book: I go like invite you come our Kingdom Hall, to come listen to one free Bible talk. [Give am the meeting invitation, show am the time and the Kingdom Hall address, still tell am the topic of the public talk.]
Question: You don go any Kingdom Hall before? [If time dey, play the video Wetin Dey Happen for Our Kingdom Hall?]
WRITE AS YOU GO DO YOUR OWN
Use the way dem write the example for here take write as you go do your own when you go preach.