Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 April p. 3
  • Dey Allow Jehovah Mold You

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Dey Allow Jehovah Mold You
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Jehovah—The Person Wey Dey Mold Us
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
  • You Dey Let Jehovah Mold You?
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 April p. 3

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JEREMIAH 17-21

Dey Allow Jehovah Mold You

Person dey use clay mold small pot

Make we no dey do strong head when Jehovah dey mold us

18:1-11

  • Jehovah dey correct us and advise us so that we go fit serve am well

  • Make we dey obey Jehovah and make we be like soft clay for im hand so that e go mold us

  • Jehovah no dey force us do wetin we no want do

The person wey dey use clay mold something fit talk sey e want use the clay take make another thing

  • Jehovah dey allow us choose wetin we want do, so na we go choose if we go allow am mold us

  • Na how we dey behave dey show how we want make Jehovah mold us

    To show how Jehovah dey mold us, one brother vex waka comot when two elders dey talk to am but e later come back come talk to dem

Which area I no dey do well wey I want make Jehovah help me?

YOU KNOW?

Clay pot wey break and the one wey never break

For Bible time, clay no dey hard to get. Clay dey easy to mold when e wet because water dey make am soft. And once dem don use am mold something finish, im shape no dey change when e don dry. But that one no mean sey e no dey break.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share