Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 May p. 5
  • Jehovah Go Pay Everybody for Wetin Dem Do

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Go Pay Everybody for Wetin Dem Do
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Ebed-melech Na Better Example of Person Wey No Dey Fear and Wey Get Better Mind
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Nebuchadnezzar Destroy Jerusalem
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 May p. 5

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JEREMIAH 39-43

Jehovah Go Pay Everybody for Wetin Dem Do

Jehovah tell Zedekiah make e surrender to Babylon people, but e no gree hear word

39:4-7

  • Dem kill Zedekiah children [boys] for im front, dem come blind am. Dem chain am with copper chain, dem come put am for prison for Babylon till e die

    King Zedekiah suffer well well because e no gree do wetin Jehovah talk. Dem blind am come chain am with copper chain

Ebed-melech show sey e trust Jehovah and e beg dem to allow am go release prophet Jeremiah

39:15-18

  • Jehovah promise Ebed-melech sey e go save am when dem dey destroy Judah

    Ebed-melech no fear to go beg King Zedekiah make e allow am save Jeremiah, and Jehovah save am when dem come destroy Jerusalem

Before dem destroy Jerusalem, Jeremiah preach for many years, e no fear

40:1-6

  • Jehovah protect Jeremiah when Babylon army come surround Jerusalem and Jehovah make dem release am

    Jeremiah no fear to preach and dem dey give am food when Babylon army surround Jerusalem
    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share