BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | LAMENTATIONS 1-5
If We Dey Use Better Mind Wait, We Go Fit Endure
Wetin help Jeremiah endure with better mind when e dey face serious problem?
3:20, 21, 24, 26, 27
Jeremiah trust Jehovah sey if im people repent, Jehovah go come down to their level and comot dem from the wahala wey dem dey
The suffer wey Jeremiah suffer when e dey young make am strong. When person dey suffer because of im faith when e dey young and e bear am, e go help am fit handle the ones wey dey come for front