Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 September p. 4
  • Jehovah Go Bless Israel People Wey Go Come Back

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Go Bless Israel People Wey Go Come Back
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Dem Go Worship Jehovah Well Again!
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Wetin Ezekiel See for Vision Concern You
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 September p. 4

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | EZEKIEL 46-48

Jehovah Go Bless Israel People Wey Go Come Back

The vision about the temple wey Ezekiel see, really make Israel people wey be slave for Babylon happy. This vision still support wetin other prophet don first tell dem. Israel people wey go come back, go worship only Jehovah, and dem go worship am well.

Israel people wey come back dey enjoy better land wey dey produce well

The vision show sey Jehovah go arrange Israel people well, dem go dey do things together and peace go dey

47:7-14

  • The land go produce well well

  • Every family go get their own land

Before dem share the land, dem first cut one special part comot wey go be Jehovah own

48:9, 10

How I go take show sey to worship Jehovah na the number one thing for my life? (w06 4/15 27-28 ¶13-14)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share