Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 8
  • Jehovah Dey Protect Us

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Dey Protect Us
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • You Dey Run Go Meet Jehovah to Help You?
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
  • No Leave Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 8

SONG 8

Jehovah Dey Protect Us

(Psalm 91)

  1. 1. Jehovah God for heaven,

    The God wey we dey serve.

    Na only you get power,

    To save who serve you well.

    Even when Satan suffer us,

    We know sey you go dey our back.

    Jehovah God we trust you,

    You dey bless people wey love you.

  2. 2. Jehovah God dey save us,

    We no fear anything.

    As people just dey suffer,

    Dey die, some fit dey sick.

    We know sey God go hold us tight.

    E no go let us die trowey.

    No matter how e fit be,

    God go give us power to cope.

  3. 3. Bad people fit cause trouble,

    For us, make we fit fall.

    Remember, God fit save us,

    When danger dey for road.

    We no go need to come dey fear,

    Because Jehovah God dey care.

    Jehovah dey protect us,

    E dey care for us everyday.

(Still check Ps. 97:10; 121:3, 5; Isa. 52:12.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share