Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 31
  • Dey Do Wetin God Want

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Dey Do Wetin God Want
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Dey Do Wetin Dey Important Pass
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Dey Follow God Waka
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • We Need to Dey Learn
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • We Don Be One
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 31

SONG 31

Dey Do Wetin God Want

(Micah 6:8)

  1. 1. Make we dey do wetin God want,

    Dey show love wey no dey fail.

    Dey pray to Jehovah, dey read im Word.

    Na im go give you power.

    Dey trust Jehovah, e fit help you,

    E fit help you get life.

    Jehovah go fit be your friend,

    If you do as Bible talk.

  2. 2. Make we dey do wetin God want,

    Dey think about holy things.

    When temptation come, you go fit bear am,

    If you dey think better things.

    Dey beg Jehovah, dey try your best,

    E go help you win am.

    But make sure sey you do your part,

    Make good things dey full your heart.

  3. 3. Make we dey do wetin God want,

    Na im go fit give us joy.

    God go be your friend, you go be im friend,

    And e go always bless you.

    Make you dey do wetin God go like,

    Dey praise am with sweet song.

    And you go always dey happy,

    If you do wetin God want.

(Still check Gen. 5:24; 6:9; Phil. 4:8; 1 Tim. 6:6-8.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share