Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 December p. 1
  • Example Wey You Fit Follow

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Example Wey You Fit Follow
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Small Topic Dem
  • Similar Material
  • AWAKE!
  • TEACH THE TRUTH
  • WHY E GOOD MAKE WE LEARN BIBLE? (Video)
  • WRITE AS YOU GO DO YOUR OWN
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
See More
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 December p. 1
Two sister dey conduct Bible study for Chile

Dem dey conduct Bible study for Chile

Example Wey You Fit Follow

AWAKE!

Awake! No. 6 2016 | Disease—How to Reduce the Risk

Question wey you go ask: Many people no like to dey sick. Wetin you think sey we fit do so that so that we no go dey quick sick?

Bible wey you go read: Pr 22:3

How you go give am: This Awake! talk about different things wey we fit do so that we no go dey quick sick.

TEACH THE TRUTH

Bible wey dem open

Question wey you go ask: Na God dey make us suffer or na other things dey cause suffer suffer?

Bible wey you go read: Job 34:⁠10

Truth: God no dey cause sufer suffer. The truth be sey, na Devil dey cause am. E fit still be because of the bad choice wey we dey make or when we dey where we no suppose dey for the wrong time. But God dey help us when we dey suffer. E really dey care for us.

WHY E GOOD MAKE WE LEARN BIBLE? (Video)

Why E Good Make We Learn Bible? (video)

Question wey you go ask: You think sey na God dey control this world? [Wait make e answer.] Wetin Bible talk fit surprise you. This short video tell us wetin Bible talk. [Play the video.]

How you go give am: Chapter 11 for this book tell us why God dey allow suffer suffer and wetin God go do about am. [Give am Bible Teach or Teach Us book.]

WRITE AS YOU GO DO YOUR OWN

Use the way dem write the example for here take write as you go do your own when go preach.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share