Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 December p. 2
  • December 5-11

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • December 5-11
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 December p. 2

December 5-11

ISAIAH 1-5

  • Song 107 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Come Make We Go Up to Jehovah Mountain”: (10 min.)

    • [Play this video Wetin Dey the Book of Isaiah.]

    • Isa 2:2, 3​—‘The mountain of Jehovah house’ mean true worship (ip-1 38-41 ¶6-11; 44-45 ¶20-21)

    • Isa 2:4​—People wey dey worship Jehovah no dey fight war (ip-1 46-47 ¶24-25)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well (8 min.)

    • Isa 1:8, 9​—How Zion daughter take be like ‘small house wey dem abandon inside farm’? (w06 12/⁠1 8 ¶5)

    • Isa 1:18​—Wetin Jehovah mean when e talk sey: ‘Make we settle the matter wey we get’? (w06 12/⁠1 9 ¶1; it-2 761 ¶3)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Isa 5:​1-13

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • Prepare How You Go Take Give People Book This Month: (15 min.) Talk am together. Play  the video wey show the example wey we fit follow and talk about am. Tell all the publisher sey e good make dem try write as dem go take do their own when dem go preach.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 139

  • Congregation Matter: (7 min.) Una fit choose to talk about wetin we learn from our Yearbook. (yb16 32 ¶3–34 ¶1)

  • “Wetin We Go Do to Make How We Dey Preach Better—Dey Touch People Mind With ‘Keep Yourselves in God’s Love’ Book”: (8 min.) Talk am together. Tell people wey get Bible Study assignment for this month sey make dem try follow wetin dey page 261-262 for our Ministry School book.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 5 ¶1-9

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 154 and Prayer

    Remember: First play the song, after make everybody sing the new song.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share