Things Wey Dey Inside This Book
LESSON
Wetin Dey Part 1—Wetin God Make
2 God Make the First Man and Woman
Wetin Dey Part 2—From Adam to the Heavy Rain Wey Fall
Wetin Dey Part 3—From the Heavy Rain Wey Fall to Jacob
7 Dem Build Tall House for Babel
12 Na Jacob Come Get the Property
Wetin Dey Part 4—From Joseph to the Red Sea
15 Jehovah No Ever Forget Joseph
19 The First Three Things Wey God Take Punish Egypt
20 The Next Six Things Wey God Take Punish Egypt
21 The Last Thing Wey God Take Punish Egypt
22 The Miracle Wey Happen for Red Sea
Wetin Dey Part 5—Wetin Happen for Desert
23 Israel People Promise Jehovah
24 Dem No Do Wetin Dem Promise
25 Tabernacle—Place Wey Dem for Dey Worship God
26 Twelve People Wey Hide Go Look Canaan
Wetin Dey Part 6—Different Different Judge
30 Rahab Hide People Wey Come Look the Land
32 One New Leader and Two Women Wey Get Mind
35 Hannah Beg Jehovah for Pikin
Wetin Dey Part 7—David and Saul
39 The First King Wey Rule Israel
42 Jonathan–Better Friend Wey Get Mind
Wetin Dey Part 8—From Solomon to Elijah
44 Solomon Build Temple for Jehovah
46 Jehovah Show Sey Na Im Be the True God
48 The Pikin Come Back to Life
49 God Punish One Wicked Queen
Wetin Dey Part 9—From Elisha to Josiah
51 The Soldier and the Small Girl
52 Jehovah Horse and Chariot Wey Fire Dey
53 Jehoiada—Priest Wey Get Mind
55 Jehovah Use Im Angel Save Hezekiah
Wetin Dey Part 10—From Jeremiah to Nehemiah
57 Jehovah Send Jeremiah Go Preach
58 Nebuchadnezzar Destroy Jerusalem
60 One Kingdom Wey Go Rule Forever
61 Dem No Gree Bow Down for the Image
62 One Kingdom Wey Be Like Big Tree
63 One Hand Dey Write for Wall
64 Dem Put Daniel for Where Many Lion Dey
65 Esther Do Wetin Save Im People
66 Ezra Teach People Jehovah Law
67 Dem Build Jerusalem Fence Again
Wetin Dey Part 11—John the Baptist and Jesus
70 Angel Make People Know Sey Mary Don Born Jesus
72 Wetin Happen When Jesus Dey Young?
73 John Preach Sey the Messiah Dey Come
Wetin Dey Part 12—Things Wey Jesus Do
76 Jesus Drive People Wey Dey Do Business for Temple
77 The Woman Wey Come Draw Water for Well
78 Jesus Preach About God Kingdom
81 Jesus Teach People for Mountain
82 Jesus Teach Im Disciples How to Pray
83 Jesus Give Many People Food Chop
84 Jesus Waka for Top of Water
85 Jesus Open One Man Eye for Sabbath Day
86 Jesus Bring Lazarus Come Back to Life
Wetin Dey Part 13—The Last Week Wey Jesus Stay this Earth
91 Jehovah Bring Jesus Come Back to Life
92 Jesus Appear to People Wey Dey Catch Fish
Wetin Dey Part 14—God Word Reach Different Different Place
94 God Give Jesus Disciples Holy Spirit
95 Dem No Let Anything Stop Dem
97 God Give Cornelius Holy Spirit
98 The Good News Reach Different Different Place