Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • w17 June p. 2
  • Things Wey Dey Inside This Magazine

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Things Wey Dey Inside This Magazine
  • Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
w17 June p. 2

Things Wey Dey Inside This Magazine

3 You Still Remember?

JULY 31, 2017–AUGUST 6, 2017 WEEK

4 Jehovah Dey Help Us No Matter Our Problem

Even though we dey suffer, Jehovah don give us things wey go make our mind come down. This things go fit make our mind come down now and for front. Na wetin we go talk about for this topic.

AUGUST 7-13, 2017 WEEK

9 Put Mind for Things Wey Get Value

Jesus talk story about one business man wey dey buy and sell fine fine stone. Dem dey call the stone pearl. This topic go help us see wetin we fit learn from the story. E go still help us see how we go take value our preaching work, and the truth wey we don learn from Bible.

14 No Put Eye for Only How Person Be for Outside

16 You Go Settle Quarrel Make Peace Dey?

21 Abigail Get Better Sense!

AUGUST 14-20, 2017 WEEK

22 No Forget the Main Thing

AUGUST 21-27, 2017 WEEK

27 Show Sey Jehovah Na Your King

Because we get many things to do for life, we fit comot mind for the matter wey serious. This two topic go help us see sey, to support Jehovah as King na serious matter. We go still see how we go take show sey na Jehovah we dey support.

32 You Know?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share