Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 February p. 2
  • February 5-11

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • February 5-11
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 February p. 2

February 5-11

MATTHEW 12-13

  • Song 27 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “The Story About the Wheat and the Grass”: (10 min.)

    • Mt 13:​24-26—One man plant wheat for im farm, but im enemy come plant grass join the wheat (w13 7/15 9-10 ¶2-3—mwbr18.02)

    • Mt 13:​27-29​—The wheat and the grass grow together until harvest season reach (w13 7/15 10 ¶4—mwbr18.02)

    • Mt 13:30​—When the harvest season reach, the people wey harvest the wheat first comot the grass before dem gather the wheat (w13 7/15 12 ¶10-12—mwbr18.02)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Mt 12:20​—How we fit copy the kind soft mind wey Jesus get? (“lamp thread wey want off” nwtsty—mwbr18.02)

    • Mt 13:25​—Na true sey for Bible time, person fit enter another person farm go plant grass? (w16.10 32)

    • Wetin this week Bible reading teach you about Jehovah?

    • Which other better thing you don see from this week Bible reading?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Mt 12:1-21

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time Na Video: (4 min.) Play the video and talk about am.

  • First Return Visit: (No pass 3 min.) Follow the example wey dey front page.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs 22-23 ¶10-12

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 68

  • Congregation Matter: (5 min.)

  • “Different Different Story About the Kingdom and Wetin Dem Mean for Us”: (10 min.) Talk Am Together. Make una talk about how all this story take concern our preaching work.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) jy chap. 7

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 10 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share