Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 June p. 6
  • June 25–July 1

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • June 25–July 1
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 June p. 6

June 25–July 1

LUKE 4-5

  • Song 37 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Fight Temptation Like Jesus”: (10 min.)

    • Lu 4:1-4​—Satan use food tempt Jesus, but e no fall (w13 8/15 25 ¶8—mwbr18.06)

    • Lu 4:5-8​—Jesus no gree worship Satan so that e go get the kingdom of the world (w13 8/15 25 ¶10—mwbr18.06)

    • Lu 4:9-12​—When Satan tempt Jesus make e show e power, Jesus no gree [Play the video Ontop the Temple.] (nwtsty media—mwbr18.06; w13 8/15 26 ¶12—mwbr18.06)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Lu 4:17​—Wetin show say Jesus really sabi God Word? (nwtsty study note—mwbr18.06)

    • Lu 4:25​—How many years the dry season last for Elijah time? (nwtsty study note—mwbr18.06)

    • Wetin this week Bible reading teach you about Jehovah?

    • Which other better thing you don see from this week Bible reading?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Lu 4:31-44

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • Second Return Visit: (No pass 3 min.) Follow the example wey dey front page. Give the person JW.ORG card.

  • Third Return Visit: (No pass 3 min.) Choose the Bible verse wey you go use, and give the person any book wey we de use study Bible with people.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) jl lesson 28

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 28

  • “Dey Careful for the Way You De Use Social Network”: (15 min.) Talk-am Together. Play the video Know How to Use Social-Network Well.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) jy chap. 26

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 105 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share