Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 40
  • Which God You Go Serve?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Which God You Go Serve?
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Jehovah Dey Your Back
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Listen, Obey, and God Go Bless You
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • No Leave Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Ready to Preach
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 40

SONG 40

Which God You Go Serve?

(Romans 14:8)

  1. 1. Which god you don dey serve?

    Which god you dey give your life?

    Na who dey direct your life for you

    Because you give am all your heart?

    Make you remember sey

    Person no fit serve two god.

    So think with your mind before you decide

    Who be the God you want serve.

  2. 2. Which god you want dey serve?

    Which god you go give your life?

    Yes this na the time for you to choose

    Which god you want; e dey your hand.

    But just remember sey,

    The true God na only one.

    As this world dey try dey take all your time,

    Remember who you want serve.

  3. 3. Na which God I go serve?

    For me, na Jehovah God.

    Na im be the God wey give me life,

    So, I go give am all my life.

    Na im get power pass.

    Na im be the one true God.

    Na im I go serve, because e deserve

    Ev’rything wey I fit get.

(Still check Josh. 24:15; Ps. 116:14, 18; 2 Tim. 2:19.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share