Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 83
  • “From House to House”

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • “From House to House”
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Make the Truth Reach Everywhere
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Na God Dey Give Life
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Your Name Na Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Life Wey Pioneer Dey Live
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 83

SONG 83

“From House to House”

(Acts 20:20)

  1. 1. From house to house, from door to door,

    We want find who go hear.

    From town to town, from farm to farm,

    Jehovah sheep dey there.

    As Jesus talk sey time dey come

    Wey God Kingdom go rule,

    That time don reach, make we go preach,

    As God sey make we do.

  2. 2. From house to house, from door to door,

    We want go tell dem sey

    Dem go enjoy the life for front,

    Yes, if dem try obey.

    Dem need to know Jehovah God

    Before dem fit obey.

    So, na im make we dey go preach,

    For where people go dey.

  3. 3. For ev’ry house, for ev’ry door,

    The news wey we dey share

    Na about God and im Kingdom.

    We want make people hear.

    But some of dem fit shout for us,

    Just leave dem make dem choose.

    Make we go find Jehovah sheep,

    Dem need to hear the news.

(Still check Acts 2:21; Rom. 10:14.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share