Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 149
  • Jehovah Don Win

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Don Win
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Jehovah Kingdom Don Dey Rule for Heaven
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Make We Preach
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Your Name Na Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • We Go Know the Sons of God
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 149

SONG 149

Jehovah Don Win

(Exodus 15:1)

  1. 1. Sing to Jehovah. E don save im people from Egypt.

    Im people wey dey serve am no need to fear at all.

    Nothing fit stop am.

    Im power fit save all im people.

    Their enemy go know

    sey Jehovah na their God.

    (CHORUS)

    Na you o God dey save your people.

    The God wey big pass any other god.

    Your enemy dem no reach anything.

    And you go show dem who you be.

  2. 2. All your enemy don join all their power together.

    Because dem big pass Pharaoh,

    Dem want dey show theirself.

    God go soon show dem.

    Dem no go survive Armageddon.

    And all of dem go know

    sey Jehovah no dey change.

    (CHORUS)

    Na you o God dey save your people.

    The God wey big pass any other god.

    Your enemy dem no reach anything.

    And you go show dem who you be.

(Still check Ps. 2:2, 9; 92:8; Mal. 3:6; Rev. 16:16.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share