Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 January p. 2
  • “The Kingdom Wey Dey Heaven Don Near”

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • “The Kingdom Wey Dey Heaven Don Near”
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
  • Similar Material
  • If We Dey Live Simple Life, E Go Help Us Serve God Well
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Put God Kingdom as Number One Thing for Your Life
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
  • John Preach Sey the Messiah Dey Come
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Continue to Serve Jehovah Well for This Last Days
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 January p. 2

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | MATTHEW 1-3

“The Kingdom Wey Dey Heaven Don Near”

3:4

  • John the Baptist

    The kind cloth wey John dey wear and how e be, fit make person quick know sey e dey live simple life. E use all im life do God work

  • The special work wey John do to prepare road for Jesus, really pass anything wey e leave to fit do this work

If we live simple life, we go fit do more for God work and we go really happy. We fit live simple life if we . . .

  • know wetin we really need

  • no dey buy wetin we no need

  • plan how we go take dey spend our money and follow am

  • no dey keep wetin we no dey use again

  • pay any money wey we dey owe

  • no let our work chop all our time

Bush honey and locust

John food na locust and bush honey

Wetin simple life fit help me do for Jehovah work?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share