Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • ll part 14 pp. 30-31
  • How You Go Really Show Sey You Dey Jehovah Side?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • How You Go Really Show Sey You Dey Jehovah Side?
  • Listen to God Make You Live Forever
  • Similar Material
  • Promise Jehovah Sey You Go Serve Am And Make You Baptize
    Wetin Bible Dey Teach Us?
  • No Comot for Jehovah Side
    Wetin Bible Dey Teach Us?
  • How We Go Take Sabi Wetin God Dey Talk?
    Listen to God Make You Live Forever
Listen to God Make You Live Forever
ll part 14 pp. 30-31

PART 14

How You Go Really Show Sey You Dey Jehovah Side?

Make you dey God side. 1 Peter 5:6-9

One Christian no gree join  fake religion and politics

No follow people do wetin dem dey do wey no dey inside Bible. Na true sey  e hard, but you must get strong mind to do am.

Make you no put hand for politics matter because e no dey support Jehovah and im Kingdom.

  • Jehovah dey help im people.—Psalm 97:10.

Choose wetin go make your life better—hear wetin God talk. Matthew 7:24, 25

One man go meeting for Kingdom Hall, and Jehovah Witness dey study Bible with am

If you follow Jehovah Witness people, dem go help you near God.

No stop to learn about God and make you dey do wetin you dey learn.

One man dey tell Jehovah for prayer sey e want use all im life serve am, and after e baptize

When you don really believe wetin you dey learn, make you tell God for prayer sey you want serve am, make you come baptize.—Matthew 28:19.

Hear wetin God talk. Read Bible, tell Jehovah Witness people make dem help you sabi wetin you read for Bible. Make you dey do wetin you learn for Bible. If you do am, you go enjoy life wey no go end.—Psalm 37:29.

  • Repent make God forgive you.—Acts 3:19.

  • Follow the road wey go give you life.—Matthew 7:13, 14.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share