Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 15
  • Praise Jehovah Firstborn!

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Praise Jehovah Firstborn!
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Make We Sing to Our God!
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Praise the King Wey Go Rule This Earth
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Praise Jah for Im Son Wey Be Our King
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Jehovah Kingdom Don Dey Rule for Heaven
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 15

SONG 15

Praise Jehovah Firstborn!

(Hebrews 1:6)

  1. 1. Praise Jehovah Firstborn,

    Im Son wey dey rule as King.

    Jehovah God don choose am,

    To rule and to change this earth.

    Jesus dey praise Jehovah

    As e dey do im work.

    And e go help us see sey

    Na God fit rule us well.

    (CHORUS)

    Praise Jehovah Firstborn!

    Yes, come make we praise God Son.

    Im Kingdom dey Mount Zion,

    Na there e dey rule us from.

  2. 2. Praise Jehovah Firstborn,

    Na im make we get strong hope.

    Because na Jesus save us,

    Jehovah go give us life.

    True true, na God Jehovah

    Wey get the right to rule.

    So e arrange some people

    To join Jesus dey rule.

    (CHORUS)

    Praise Jehovah Firstborn!

    Yes, come make we praise God Son.

    Im Kingdom dey Mount Zion,

    Na there e dey rule us from.

(Still check Ps. 2:6; 45:3, 4; Rev. 19:8.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share