Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 25
  • Special People

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Special People
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • We Be Jehovah Witness
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Praise Jah for Im Son Wey Be Our King
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Jehovah Dey Save Im People
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Make We Sing to Our God!
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 25

SONG 25

Special People

(1 Peter 2:9)

  1. 1. Jehovah special children,

    E choose dem with im spirit.

    And e choose dem from this earth,

    Dem be special people.

    (CHORUS)

    This people, Jehovah

    Wey you choose to work for you.

    Dem love you, with one mind.

    See as dem dey teach people your Word.

  2. 2. As God show dem correct road,

    Dem ready to follow am,

    God dey teach dem, dey train dem.

    And dem no leave im side.

    (CHORUS)

    This people, Jehovah

    Wey you choose to work for you.

    Dem love you, with one mind.

    See as dem dey teach people your Word.

  3. 3. Jesus don give dem fine work,

    Make dem gather other sheep.

    Dem dey teach us, dey help us,

    Make we no leave God side.

    (CHORUS)

    This people, Jehovah

    Wey you choose to work for you.

    Dem love you, with one mind.

    See as dem dey teach people your Word.

(Still check Isa. 43:20b, 21; Mal. 3:17; Col. 1:13.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share