Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 January p. 5
  • No Dey Worry

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • No Dey Worry
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
  • Similar Material
  • You Still Remember?
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
  • Jesus Show Sey E Love People
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
  • You Still Remember?
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 January p. 5

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

No Dey Worry

Bird; flowers

For the Sermon on the Mount, Jesus talk sey make we ‘no dey worry ourself.’ (Mt 6:25) Na true sey because of sin and this world wey Satan dey control, sometimes we go worry. But wetin Jesus mean be sey make we no over worry. (Ps 13:2) Why e talk am? Na because if we too dey worry, even if na about things wey we need everyday, e go really hard us to dey put God Kingdom first. (Mt 6:33) The things wey Jesus later talk, go still help us for this matter.

  • Mt 6:26​—Wetin we fit learn from how God take dey care for birds? (w16.07 9-10 ¶11-13)

  • Mt 6:27​—Why we fit talk sey to over worry na waste of time? (w05 11/1 22 ¶5)

  • Mt 6:28-30​—Wetin we fit learn from how God take dey care for the flowers wey dey bush? (w16.07 10-11 ¶15-16)

  • Mt 6:31, 32​—How Jehovah people take different from people for this world? (w16.07 11 ¶17)

Wetin I want stop to dey worry myself about?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share