Things wey dey this magazine
Jehovah Witness People
THE PEOPLE
Lesson 1-4
E don reach 240 country wey Jehovah Witness people dey. Dem come from different different place and na different different language dem dey speak. Wetin make dem get one mind? And which kind people dem be?
WETIN WE DEY DO
Lesson 5-14
Everywhere for this world, people sabi sey Jehovah Witness people dey preach well well. Na for our Kingdom Hall we dey learn Bible and na there we dey worship God. Who go fit come? And how our meeting dey be?
HOW WE DEY DO OUR THINGS
Lesson 15-28
We come from different different place for this world. And because we dey take all our mind serve God, we no dey take our work make money. How we take dey get money support our work? Na true sey na Jehovah we dey really worship?